Download Sterdi – Follow
Sterdi drops his first song of the year titled Follow to explain the sincere love of a woman.
Download and listen below
DOWNLOAD FOLLOW
Drop your comments below
Also download: TimoStart– When I Enter[prod. Stepz]
Follow lyrics below
(intro)
Sterdi mmmm Korret
(Verse 1)
Me must be a lucky man cos you love me wo o o
Me go be a dead man if you leave me wo o o
They say me a liar but you believe wo o o
Me go be a dead man if you leave me because
(Pre chorus)
If them dey count people wey know you follow
If them dey count people wey Sabi you follow
If them dey count people wey know you follow
Girl you follow say you follow
If them dey count figure eight you follow
If them dey count girlie wey pretty you follow
If them dey count girls wey sweet you
You no only follow na you dey show them the way Korret
(Chorus)
You follow you follow yeh
You follow you follow yeh
(Verse 2)
Now move back for my baby
Move back for my baby
Move back for my baby
Give am breathing space no stain am
If any body talk sey you no fine
Him no know wetin them dey call fine
If any body talk sey you no know
Na because him no know you
(Pre chorus)
If them dey count people wey know you follow
If them dey count people wey Sabi you follow
If them dey count people wey know you follow
Girl you follow say you follow
If them dey count figure eight you follow
If them dey count girlie wey pretty you follow
If them dey count girls wey sweet you follow
You no only follow na you dey show them the way Korret
(Chorus)
You follow you follow yeh
You follow you follow yeh
(Bridge)
Mi lady eh mi lady eh
Mi lady eh you follow my Bebe eih
Mi lady eh mi lady eh
Mi lady eh you follow my Bebe eih
(Outro)
Ayayaa
De a va de nen a va
De a va de nen a va
De a va de nen a va
De tseren ga ka wen je la
De a va de nen a va
De a va de nen a va
De a va de nen a va
De tseren ga ka wen je la
You follow
You follow you follow yeh